How Una See Am Podcast
How Una See Am Podcast
Femi and Maazi
Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers, Femi and Maazi.
S7 E3: We Still Literate?
Send us Fan Mail #SabiNation, dictionary talk say general knowledge na broad knowledge wey carry facts from many different subjects. Today for How Una See Am Podcast, we dey talk about general literacy, how general knowledge don degrade, and how e dey affect us as a people, especially this new generation. We look literacy from the angle of general knowledge, no be just to read and write, but to really understand things about our environment and the world at large. #howunaseeampodcast #femia...
Feb 27
1 hr
S7 E2: Food is Ready
Send us Fan Mail #SabiNation, you remember that wooden board wey dem dey drop for front of buka… β€œFOOD IS READY”? 🍲πŸ”₯ No freezer. No microwave. Everything fresh from that morning market. Dis week for How Una See Am, we dey compare that old school fresh buka life with this our fast food, frozen and processed generation πŸ˜…. Wetin really change? Who dey pay the price, our belle or our convenience? From Benin City memories to modern restaurant reality, we dey talk health risks, fresh food benefits,...
Feb 20
52 min
S7 E1: Sabi and Sons
Send us Fan Mail #SabiNation, e get why many African businesses no dey pass papa hand reach pikin hand πŸ€²πŸΎβ€¦ meanwhile for obodo oyinbo, dem don dey train junior CEO since nursery πŸ˜…. Dis week for How Una See Am, we dey break down why generational business transfer dey hard for our side, and how the West dey run am like relay race baton handover πŸƒπŸΎβ€β™‚οΈβž‘οΈπŸƒπŸΌβ€β™‚οΈ. Na legacy matter we wan sabi today. #howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm Watch the Full Video on YouTube To leave us message, y...
Feb 13
53 min
S6 E6: Favor Bank
Send us Fan Mail #SabiNation, No be all help be help o... some na strategy 😁. Dis week on How Una See Am, we dive into the dark side of favors: when kindness get strings wey fit choke you. Some people no dey help you... dem just dey invest in how to later control you. #howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm #PodcastAlert #ManipulativeFavorBanking #EmotionalBoundaries To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Inst...
Jun 19, 2025
43 min
S6 E5: Emotional Quotient
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about pipo we all of us grow for age but many nor grow or mature for dia emotions and behaviour ... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR...
May 23, 2025
32 min
S6 E4: Borrow Borrow
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about loans and how e don easy for pipo to borrow money and the kin things the loan companies dey do wen dem wan collect dia money back... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail...
May 2, 2025
50 min
S6 E3: Dis Autism - How we suppose see am?
Send us Fan Mail #SabiNation, as April na Autism Awareness Month, we sey make we put mouth for the matter based on street and also, we wan encourage everybodi to learn more about Autism, make we all fit support these vulnerable pipo for our society... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also ca...
Apr 25, 2025
38 min
S6 E2: ehM ehM ehM
Send us Fan Mail #SabiNation, today, we talk about dis financial magomago wey dem dey call ponzi scheme, as di internet dey hot with pipo we carry money put for CBEX... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis ...
Apr 18, 2025
34 min
S6 E1: Betting
Send us Fan Mail #SabiNation, welcome to season 6 of una ogbonge tok tok show, how una see am podcast, today we torchlight di matter of betting and di danger wey e pose to our young ones... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment...
Apr 4, 2025
46 min
S5 E9: Our Phone, Our Life
Send us Fan Mail #SabiNation, una don take one minute to access how strongly we dey depend on our ina phone? Well situations don make me and Maazi access how much we depend on our phones and na di matter we discuss today... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240...
Apr 3, 2025
59 min
Load more