How Una See Am Podcast
How Una See Am Podcast
Femi and Maazi
S7 E1: Sabi and Sons
53 minutes Posted Feb 13, 2026 at 5:00 pm.
0:00
53:25
Download MP3
Show notes
Send us Fan Mail #SabiNation, e get why many African businesses no dey pass papa hand reach pikin hand 🤲🏾… meanwhile for obodo oyinbo, dem don dey train junior CEO since nursery 😅. Dis week for How Una See Am, we dey break down why generational business transfer dey hard for our side, and how the West dey run am like relay race baton handover 🏃🏾‍♂️➡️🏃🏼‍♂️. Na legacy matter we wan sabi today. #howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm Watch the Full Video on YouTube To leave us message, y...