Show notes
Send us Fan Mail #SabiNation, today we ask one big question, "wetin be ur 'ship?" which one yu dey for inside? na companionship? situationship? friendship? abi partnership? For real, wetin be ur 'ship?... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leav...



