How Una See Am Podcast
How Una See Am Podcast
Femi and Maazi
S4 E3: Our Education
57 minutes Posted Feb 17, 2023 at 6:00 pm.
0:00
57:15
Download MP3
Show notes
Send us Fan Mail #SabiNation, as election dey come so, inside all the scarcity of cash and fuel... we sey make we remind oursef sey good education sef scarce, na why today we discuss di state of education for our country and wetin to expect from the incoming administration. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Guest: Maureen Awulonuh Founder, Tchinasah | +234 806 068 8856 | [email protected] To leave us message, you fit go on top our social media platforms...