How Una See Am Podcast
How Una See Am Podcast
Femi and Maazi
S4 E2: Poly wetin?
44 minutes Posted Feb 10, 2023 at 5:00 pm.
0:00
44:05
Download MP3
Show notes
Send us Fan Mail #SabiNation, wen we dey grow up, dem teach us wetin monogamy mean, and the only poly wey we know na polygamy and polyandry... but as things con be for our society today, poly don plenty, and na di mata we talk about today. #HOwUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (2...