Pidgin Reviews Podcast
Pidgin Reviews Podcast
The Bagus NG
Na hia we dey yarn book mata for awa language wey be Pidgin every Wednesday. We dey social media join for @thebagusng. Knack us book wey we fit do for [email protected]
Pidgin Reviews Podcast I The Only Son by John Munonye
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call John Munonye Kachingwe wey write The Only Son. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #JohnMunonye #TheOnlySon #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #NaijaStories #AfricasForemostLiteraryHub
Oct 16, 2021
7 min
Pidgin Reviews Podcast I No Easy Task by Aubrey Kachingwe
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Aubrey Kachingwe wey write No Easy Task. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #AubreyKachingwe #NoEasyTask #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #MalawianLiterature #AfricasForemostLiteraryHub
Sep 24, 2021
8 min
Pidgin Reviews Podcast I The African Child by Camara Laye
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Camara Laye wey write The African Child. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #CamaraLaye #TheAfricanChild #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub
Apr 13, 2021
6 min
Pidgin Reviews Podcast I The Lion and the Jewel by Wole Soyinka
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Wole Soyinka wey write The Lion and the Jewel. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #WoleSoyinka #TheLionAndTheJewel #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub
Apr 8, 2021
7 min
Pidgin Reviews Podcast I The Concubine by Elechi Amadi
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Elechi Amadi wey write The Concubine. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #ElechiAmadi #TheConcubine #TheBagusNGPidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub #Reviews
Apr 2, 2021
9 min
Pidgin Reviews Podcast I The Beautiful Ones Are Not Yet Born by Ayi Kwei Armah
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Ayi Kwei Armah wey write The Beautiful Ones Are Not Yet Born. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #TheBagusNGPRP #AyiKweiArmah #TheBeautifulOnesAreNotYetBorn #TheBagusNGPidginReviewsPodcast #MakeWeTokAmAsEDeyHot #TheBagusNG #PidginReviews #AfricasForemostLiteraryHub #Books #Reviews
Mar 24, 2021
7 min
Pidgin Reviews Podcast I So Long A Letter by Mariama Ba
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Mariama Ba wey write So Long A Letter. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #TheBagusNGPRP #MariamaBa #SoLongALetter #TheBagusNGPidginReviewsPodcast #MakeWeTokAmAsEDeyHot #TheBagusNG #PidginReviews #AfricasForemostLiteraryHub #Books #Reviews
Mar 17, 2021
7 min
Pidgin Reviews Podcast I The Drummer Boy by Cyprian Ekwensi
Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread. Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Cyprian Ekwensi wey write The Drummer Boy. Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda pipu, una friend, una mama and papa them say sometin dey happen for hia. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #TheBagusNGPRP #CyprianEkwensi #TheDrummerBoy #TheBagusNGPidginReviewsPodcast #MakeWeTokAmAsEDeyHot #TheBagusNG #PidginReviews #AfricasForemostLiteraryHub #Books #Reviews
Mar 10, 2021
8 min
Pidgin Reviews Podcast I The Gods Are Not To Blame by Ola Rotimi
Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread. Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Ola Rotimi wey write The Gods Are Not To Blame. Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda pipu, una friend, una mama and papa them say sometin dey happen for hia. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #TheBagusNGPRP #OlaRotimi #TheGodsAreNotToBlame #TheBagusNGPidginReviewsPodcast #MakeWeTokAmAsEDeyHot #TheBagusNG #PidginReviews #AfricasForemostLiteraryHub #Books #Reviews
Mar 3, 2021
12 min
Pidgin Reviews Podcast I Wedlock of the Gods by Zulu Sofola
Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread. Apart from dat one, we dey hail o!!!! Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Zulu Sofola wey write Wedlock of the Gods. Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda pipu, una friend, una mama and papa them say sometin dey happen for hia. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #TheBagusNGPRP #ZuluSofola #Wedlockofthegods #TheBagusNGPidginReviewsPodcast #MakeWeTokAmAsEDeyHot #TheBagusNG #PidginReviews #AfricasForemostLiteraryHub #Books #Reviews
Feb 25, 2021
10 min
Load more