How Una See Am Podcast
How Una See Am Podcast
Femi and Maazi
S5 E6: Be Vulnerable
38 minutes Posted Apr 5, 2024 at 2:00 pm.
0:00
38:38
Download MP3
Show notes
Send us Fan Mail #SabiNation, today, we ask one simple question; You dey share your real self with others? We discuss wetin e mean to dey vulnerable, the positive and negative impact and how we fit dey intentional about how we express oursef to others. #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit ...