Show notes
Send us Fan Mail #SabiNation, today we count 10 African songs wey we love, from wen we dey wear paent play for street 😂🤭... to wen we dey wear Armani jeans go groove 🤪 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Na 2day Playlist be dis, add ur own.. https://music.youtube.com/playlist?list=PLhZt1sMHIFNaJbiJFFIxjmiackyyVWOZm&feature=share To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPo...



