How Una See Am Podcast
How Una See Am Podcast
Femi and Maazi
As the matter: Food Myth
11 minutes Posted Nov 6, 2020 at 4:00 pm.
0:00
11:44
Download MP3
Show notes

Today we come play for studio after a hectic 3 weeks... we talk about some food myths wey we know wen we dey grow up

we go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground?

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production