Building Me with Tanni Awa
Building Me with Tanni Awa
Tanni D. Awa
Wuside Peace(Instrumentals)
8 minutes Posted Nov 6, 2020 at 12:00 pm.
0:00
8:03
Download MP3
Show notes

All side wey a turn na people di die

Ma brother dem, ma sister them, neighbours dem and friend dem

All time na sound for cry, guns and tears

A go bring peace 

You di still tok

E di still shout

We di still  wonder

Dat ya peace be different from e won

Wuside Peace

---
Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/mottanni/message
Support this podcast: https://podcasters.spotify.com/pod/show/mottanni/support