Mad House
Mad House
Arewa Agbolade
Pidgin Mad House - intro
23 minutes Posted Jan 24, 2021 at 10:09 pm.
0:00
23:22
Download MP3
Show notes
We be two Lagos Broadcasters ‘Qairo & Taata’, we dey here to jolli wit una and to talk one or two about thins way dey happen for we lives. WE NO WELL, BUT DEM NO FIT HOLD US, NA WHY WE DEY HERE TO TOUCH LIGHT ANY MATTA